Monday, March 4, 2019

He bought it or rent, whose business

Leave a Comment
Nightlife mogul Cubana Chief Priest has come out
to expose flamboyant big boy Hushpuppi, saying
he never bought luxury cars he recently flaunted
and that they are on rentals.
Though he claims he does not have any proof, but
the Hushpuppi he is familiar with would have
posted video of him paying for the car and as well
customise the plate number of the car, just as he
does any time he makes an expensive purchase.
See his post:
When You Buy Common Luxury Shoes N Cloths
You Update Us Very Well With Proper Videos N
Pics, Then How Come You Buy Uncommon Luxury
Cars Without Updating Us Properly, You Wey We
Know Wey Go Drink Champagne Or Even Coffee
For The Shop, Give Us Videos When You Pay, Even
Snap Receipt For Us,
Dem No Even Customize Your Name For Your
Bentley N Royce Specification !!!! Haba !!!! No Be
You Again Hush Puppi When You Come Change,
Person Wey Dey Customize Common Shoe No
Come Customize Cars Wey Make People Need
Prayers E Dey Somehow Na,
Ojoro Don Dey Inside, You Go Just Pose For Hotel
Lobby Use Two Cars Snap Say Make We Believe,
Na Lie, On How You No Update Us Well As Usual
We No Go Gree, You Re On The Rental Side Of The
People Living In Dubai So My Post Was Not In Any
Way Related To You Till You Update Us On The
Purchase Normally Then My Post Go Reach You,
My Post Was For Those Dudes Wey Buy Outrightly
No Be Rentals, Na Royce I Dey Use For London,
Na Velar N Benz Defender I Dey Use For Scotland
Na Rent I Still Rent Dem, I Know The Level No Be
We Teach Una For Malay,
Well My Company Is Sending Me On A Dubai Trip
Soon I Will Instruct Them To Rent Me A Bentayga
N A Royce Upon My Arrival, You For No Block Me
Sha Before Commenting On InstaBlog E Mean Say
You Dey Talk For My Back
If I Hear From You Again I Will Update You On
Things Wey I Get For Nigeria Wey You No Get…As
For Things Wey I Get Abroad Well, I Have
Americans Living In My House As Nigerians So
The World Power USA Lives With Me In Far East
Owerri In Case You Don’t Know They Are My
Children So Nothing Remain For Abroad For Me,
I Already Extended My Linage To The World Power
So Na Me Be Abroad Itself. For This Life No Find
Person Wey No Find You, Never Allow Complex
Put You For Problem #CubanaChiefPriest
If You Enjoyed This, Take 5 Seconds To Share It

0 comments:

Post a Comment